Spyro – Only Fine Girl (Remix) Lyrics Ft. Simi

Only Fine Girl (Remix) Lyrics by Spyro Ft. Simi

Spyro – Only Fine Girl (Remix) Ft. Simi

Nigerian multi-talented singer, songwriter, and song composer, Spyro, comes through with a new song captioned “Only Fine Girl (Remix)

The song features the well-known Afropop diva, Simi, who does justice to this smash hit song. Below are the lyrics for this BashAnything-produced track.

-Advertisements-

“Only Fine Girl (Remix)” Lyrics Written by Spyro Ft. Simi

Intro: Spyro & Simi

Ohhh weeeee
Oh ahh
Spyro
Can you Simi now

Verse 1: Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one,na only you de for my radar ,for my radar

Chorus: Spyro
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone,for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast ,for my coast

Verse 2: Simi
Emeka ask me to dance
Joromi want one more chance
But I let them know say na you wey dey make (e) my heart to salute(ti)
Baby, destinamburi (destinamburi)
You steal my heart
I no go call police, for you
Everytime you call my cellular, you just dey burst my medulla
And I know that you are not regular
Spectacular
You can write on my tabular
Na only your face I dey anticipate oh baby
Believe me when I say

Chorus: Simi
You are the only fine boy
Only fine boy that I know
Only fine boy
Only fine boy in my zone
Only fine boy, wey I dey chat for my phone
For my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
Don’t deceive me now
Holy ghost e go choke
After you na you o
Number one for my coast

-Advertisements-
 

Do you find Offblogmedia useful? Click here to give us five stars rating!

More
 
About KelvinDerola 3741 Articles
Kelvin Dérola is a certified Journalist who has received his degree in Journalism from St. Augustine University. From May 21st 2022 to the present day, he is running this awesome website. When he isn't blogging, he is playing GTA or COD with friends or just listening to some new music. Wanna talk? Phone: +255 716 805 652 Email: [email protected]

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*